17 December, 2013

I know u're gonna make it in life so keep believing in urselfs merry xmas and happy new year in advance word by creative kunbex must read

 
 Photo
 
 
If TECNO fit ping first before NOkIA --- who
told u dt all ur mates weh first u start fit make
am before u finish ?  
 
 
If CIVIL DEFENCE fit carry gun first before
ROAD SAFETY----who told u dt its by how far ,
na by how well !!....
If GARRI fit sell pass INDOMIE after all d
adverts----- who told u dt u must dress nude
or indecently dis Xmas to jst get married ?
If OgA JONATHAN weh no get even common
shoe before , but now he wears 3 different
shoes per hour --- who told u dt u will
continue being poor ?...over hope dey jareee
If INSPECTOR GENERaL of POLICE fit comot
police for high way and check points thereby
stopping dia N20 rogger -----who told u dt
Naija no go better again ?........no
be me talk am oo
 
If 2face fit finally repent and marry Anie - --
who told u dt ur current boifriend no go marry
u ...stick to him and dnt be distracted wit all
d yahoo boiz
weh go enter villa dis Xmas
If ma street fit get light every (4-5am) -----
who tell u say hope no dey for constant light
in naija by 2025 ?....ok naa
If Judas fit sell his boss Jesus ------ who told
u dt ur bestfriend or lover no fit do worse than
this?.....be careful!
If them fit tie cow with rope upon all em size
but must use chain to hold dog follow body,
who be that wey dey tell you say you worth
nothing?
Finally , I know u're gonna make it in life so
keep believing in ursef for every man is made
and allowed to thrive for purpose.
2

No comments:

Post a Comment